Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w16 July p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
w16 July p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

3 Dem Use Their Mind Do The Work—For Ghana

AUGUST 29, 2016–SEPTEMBER 4, 2016 WEEK

7 Put God Kingdom as Number One Thing for Your Life

Jesus teach us make we make the kingdom the number thing for our life, no be property. Wetin we fit do so that the trap of property no go catch us? And how we fit get simple life so that we fit dey do more for Jehovah? The answer dey for wetin Jesus talk for Sermon on the Mount wey dey Matthew 6:25-34.

SEPTEMBER 5-11, 2016 WEEK

13 Why E Good Make We ‘Continue to Dey Watch’?

Because we be Christian, make we no take wetin Jesus talk about the last days play. E sey make we ‘continue to dey watch.’ (Matt. 24:42) So that we go fit do wetin Jesus talk, make we no let anything make Jesus dey see us dey sleep when e come. This topic tell us how we go take shine our eye so that nothing go make us sleep.

18 ‘No Fear. I Go Help You’

SEPTEMBER 12-18, 2016 WEEK

21 We Thank God for Im Favor

SEPTEMBER 19-25, 2016 WEEK

26 Tell People the Good News About God Favor

This two topic go talk about many way wey we take dey gain from Jehovah favor. Dem go still talk about why e be sey if we want thank God for the love wey e show us, we go dey tell people how dem go fit gain from the favor wey Jehovah dey show us.

31 Question From People Wey Dey Read Our Book

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share