Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w16 December p. 32
  • Different Different Topic for 2016 Watchtower

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Different Different Topic for 2016 Watchtower
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
w16 December p. 32

Different Different Topic For 2016 Watchtower

Wey dey show the magazine wey carry the topic

How Christian Suppose Live And Their Character

  • Cool Temper​—Na Better Sense, Dec.

  • E Better Pass Diamond (to do the correct thing), June

  • Get ‘Better Sense,’ Oct.

  • Talk the Goodnews for Front of Government, Sept.

  • Wetin Better Pass Gold (sense wey God dey give), Aug.

  • Your Preaching Be Like Dew? Apr.

JEHOVAH

  • ‘Get You for Mind,’ June

  • ‘No Fear. I Go Help You,’ July

JEHOVAH WITNESS

  • Dem Use Their Mind for Ghana, July

  • ‘I Thank Jehovah Sey I Dey Help People Learn About Am’ (Germany, World War I), Aug.

  • ‘Publishers for Britain​—Make Una Wake Up!!’ (1937), Nov.

  • “The People Wey Dem Give the Work” (Cedar Point, Ohio, U.S.A., convention), May

  • ‘The Work Big No Be Small’ (contribution), Nov.

  • We Go Gain If We Do Wetin Jehovah Want (experience), Sept.

OTHER TOPIC DEM

  • Person Fit Enter Another Person Farm Go Plant Grass? Oct.

  • Power Wey Rome People Give Jews for Judea, Oct.

  • Word Wey Get Better Meaning! (‘my pikin’), Nov.

QUESTION FROM PEOPLE WEY DEY READ OUR BOOK

  • E bad to give government worker money or something? May

  • How to show sey we happy if disfellowship person come back, May

  • Man wey carry wetin person take dey write and six men wey carry wetin dem take dey scatter things (Eze 9:⁠2), June

  • Two stick wey dem join together (Eze 37), July

  • Wetin be that ‘God word’? (Heb 4:12), Sept.

  • Wetin dey make the water for Bethzatha ‘dey shake’? (Joh 5:⁠7), May

  • Why to Wash Hand Come Be Problem? (Mr 7:⁠5), Aug.

STORY ABOUT PEOPLE LIFE

  • I Come Be ‘Everything to Everybody’ (D. Hopkinson), Dec.

  • I Try Well Well to Follow Good Example (T. McLain), Oct.

  • People Wey First Be Sister for Church Don Become Jehovah Witness (F. and A. Fernández), Apr.

  • To Give Don Make My Life Sweet (R. Parkin), Aug.

TOPIC WEY WE STUDY FOR MEETING

  • Bible Still Dey Change Your Life? May

  • ‘Continue to Dey Tell Each Other Better Word Every Day,’ Nov.

  • Continue to Fight Make Jehovah Bless You, Sept.

  • Dem Comot Hand From Fake Religion, Nov.

  • ‘Dey Treat Stranger Well,’ Oct.

  • Gain Well From the Things Wey Jehovah Dey Give Us, May

  • Get Strong Faith for Wetin You Dey Wait For, Oct.

  • God Use Favor

  • Release Una, Dec.

  • ‘Go Make People My Disciple for the Whole World,’ May

  • Help Your Pikin Make E Get Faith, Sept.

  • How You Dey Choose Wetin You Go Do? May

  • Jehovah Dey Arrange Im People as Bible Talk, Nov.

  • Jehovah Dey Bless People Wey Dey Find Am, Dec.

  • ‘Jehovah Our God Na One Jehovah,’ June

  • Jehovah​—⁠The Person Wey Dey Mold Us, June

  • ‘Make Endurance Finish Im Work,’ Apr.

  • Make Una Dey Use Love Settle Quarrel, May

  • Marriage​—⁠How E Start and Why E Dey? Aug.

  • No Let People Mistake Make You Stop to Serve Jehovah, June

  • ‘No Let Your Hand Weak,’ Sept.

  • Our Faith Go Make Jehovah Bless Us, Apr.

  • Praise Jehovah With the Way You Dey Dress, Sept.

  • Put God Kingdom as Number One Thing for Your Life, July

  • ‘Put Mind for the Spirit Make You Enjoy Life and Peace,’ Dec.

  • Serve Jehovah Well Even If You Dey Another Language Congregation, Oct.

  • Show Sey You Get Faith for Wetin Jehovah Don Promise, Oct.

  • Support Only God Kingdom, Apr.

  • Tell Jehovah All the Things Wey Dey Worry You, Dec.

  • Tell People the Good News About God Favor, July

  • Una Comot From Darkness, Nov.

  • We Thank God for Im Favor, July

  • Why E Good Make We ‘Continue to Dey Watch’? July

  • Why E Good Make We Dey Go Meeting? Apr.

  • You Dey Let Jehovah Mold You? June

  • You Fit Enjoy Your Marriage! Aug.

  • Young People, Make Una Do Wetin Go Make Una Faith Strong, Sept.

  • You No Think Sey You Need to Do Well? Aug.

  • You No Think Sey You Need to Train People? Aug.

  • You Value Bible Well Well? Nov.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share