The One Wey We Dey Study for Meeting
DECEMBER 2016
THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: JANUARY 30–FEBRUARY 26, 2017
© 2016 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
PICTURE WEY DEY FRONT COVER:
PORTUGAL
Many people dey come the city wey dem dey call Aveiro wey dey northern Portugal. Dem dey come see the pond where the people dey get salt from. Jehovah Witness people wey dey the area dey make sure sey dem preach to the people wey dey sell the salt
THEIR PUBLISHER
48,840
THEIR BIBLE STUDENT
28,687
PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2015)
91,472
We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.
If you want support this work, abeg go www.jw.org.
All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.