Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 January pp. 1-2
  • The One Wey We Dey Study for Meeting

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The One Wey We Dey Study for Meeting
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 January pp. 1-2
Watchtower Wey We Dey Study for Meeting, January 2017

The One Wey We Dey Study for Meeting

JANUARY 2017

THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: FEBRUARY 27–APRIL 2, 2017

© 2016 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania

PICTURE WEY DEY FRONT COVER:

CHILE

Publishers wey dey south of Chile dey waka pass near one river. The river near forest wey the tree get fresh leaf and mountain wey snow cover wey dem dey call Andes Mountains. Anytime wey weather good, dem dey try go preach for the people wey dey inside this area.

THEIR PUBLISHER

76,296

THEIR BIBLE STUDENT

64,178

PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2015)

174,761

We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.

If you want support this work, abeg go www.jw.org.

All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share