Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 March p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 March p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

3 Story About People Life—I Don Gain Because I Make Friend With Wise People

MAY 1-7, 2017 WEEK

8 Who We Go Respect and Praise?

People wey dey serve Jehovah suppose know where to praise and respect person reach. Who we go respect and praise? And why? This topic go help us answer this question and we go learn wetin we go gain if we dey respect and praise people.

MAY 8-14, 2017 WEEK

13 Your Faith Go Help You Choose Wetin Good

Bible sey make we no be like river wey breeze dey blow up and down. Instead make we be people wey sabi choose wetin good. But why e good to choose well? Wetin go help us fit choose well? And e good sometimes to change wetin we don choose? We go answer all this question for this topic.

MAY 15-21, 2017 WEEK

18 Use All Your Mind Serve Jehovah!

MAY 22-28, 2017 WEEK

23 You Go Learn From Their Example?

Because of the sin wey dey our body, all of us dey make mistake. But e come mean sey we no go fit do wetin Jehovah like? For this two topic, we go talk about the example of four king wey rule for Judah and the mistake wey dem make. We go still see sey some of the mistake serious well well. Even with their mistake, Jehovah still talk sey na all their mind dem use serve am. Even though sey we dey make mistake, Jehovah go see us as e take see dem?

28 Be Better Friend Even When Una Friendship Want Scatter

32 Name for Bible Wey Dey One Olden Days Pot

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share