Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 May pp. 1-2
  • The One Wey We Dey Study for Meeting

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The One Wey We Dey Study for Meeting
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 May pp. 1-2
Watchtower Wey We Dey Study for Meeting, May 2017

The One Wey We Dey Study for Meeting

MAY 2017

THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: JULY 3-30, 2017

© 2017 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania

PICTURE WEY DEY FRONT COVER:

ECUADOR

One regular pioneer for Otavalo city wey dey northern Ecuador, dey use Quichua (Imbabura) language preach to person wey dey sell something for one market wey dem dey weave cloth.

THEIR PUBLISHER

90,110

THEIR BIBLE STUDENT

148,637

PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2016)

274,593

We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.

If you want support this work, abeg go www.jw.org.

All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share