The One Wey We Dey Study for Meeting
DECEMBER 2017
THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: JANUARY 29–FEBRUARY 25, 2018
© 2017 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
PICTURE WEY DEY FRONT COVER:
CÔTE D’IVOIRE
Côte d’Ivoire (wey dem dey call Ivory Coast before) dey produce plenty cocoa seed, wey dem dey use do chocolate. Dem dey dry the seed for sun. One pioneer dey show one man the better things wey dey Good News brochure
THEIR PUBLISHER
11,133
THEIR BIBLE STUDENT
28,274
PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2016)
76,526
We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.
If you want support this work, abeg go www.jw.org.
All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.