Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w18 January pp. 1-2
  • The One Wey We Dey Study for Meeting

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The One Wey We Dey Study for Meeting
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
w18 January pp. 1-2
Watchtower Wey We Dey Study for Meeting, January 2018

The One Wey We Dey Study for Meeting

JANUARY 2018

THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: FEBRUARY 26–APRIL 1, 2018

© 2017 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania

PICTURE WEY DEY FRONT COVER:

BOLIVIA

For one town wey dem dey call Riberalta, wey dey Beni, two brothers and their wife dey carry our book dem put for aeroplane. Four of dem na pioneer. Dem dey go preach for one place wey no near town, and the place far well well

THEIR PUBLISHER

26,081

THEIR BIBLE STUDENT

42,568

PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2016)

75,027

We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.

If you want support this work, abeg go www.jw.org.

All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share