Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 5
  • Who Jehovah Fit Invite Come Im House?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Who Jehovah Fit Invite Come Im House?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 5

BETTER THINGS WEY INSIDE BIBLE | PSALMS 11-18

Who Jehovah Fit Invite Come Im House?

For Jehovah to invite person come im house, e mean sey the person go be im friend, the person go trust am and e go do wetin e tell am. Psalm 15 talk about the kind character wey anybody wey want be Jehovah friend go get.

PERSON WEY JEHOVAH INVITE MUST . . .

  • no dey shake as e dey serve God and e dey do the correct thing

  • talk true, even for im mind

  • respect other people wey dey serve Jehovah

  • do wetin e talk even when e no easy

  • help people with all im mind, no be because of wetin e go get from dem

PERSON WEY JEHOVAH INVITE NO GO . . .

  • gossip and spoil person name for im back

  • do im neighbor bad thing

  • use im Christian brother any how to get gain

  • always dey with people wey no dey serve Jehovah

  • dey take bribe

Tent
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share