July 18-24
PSALMS 74-78
Song 110 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Remember Jehovah Work”: (10 min.)
Ps 74:16; 77:6, 11, 12—Dey think about Jehovah work (w15 8/15 10 ¶3-4; w04 3/1 19-20; w03 7/1 10 ¶6-7)
Ps 75:4-7—Part of Jehovah work na to dey choose brothers wey no dey carry shoulder up to take care of im congregation (w06 7/15 11 ¶2; it-1 1160 ¶7)
Ps 78:11-17—Remember the things wey Jehovah don do to help im people (w04 4/1 21-22)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 78:2—How this verse take match wetin dem don talk tey tey about the Messsiah? (w11 8/15 11 ¶14)
Ps 78:40, 41—As this verse talk, how wetin we dey do fit take affect Jehovah? (w12 11/1 14 ¶5; w11 7/1 10)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 78:1-21
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) wp16.4 16—Tell am about contribution.
Return Visit: (No pass 4 min.) wp16.4 16
Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 5 ¶6-7
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 15
Congregation matter: (10 min.)
“Na Jehovah Make Everything”: (5 min.) Talk am together. Play this video wey dey jw.org. (Go BIBLE TEACHINGS > CHILDREN.) After that, call some pikin come platform, ask dem some question about the video.
Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 20 ¶1-13
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 73 and Prayer