BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ECCLESIASTES 7-12
‘Remember Your God Wey Make You, Now When You Still Young’
To show sey you remember your God wey make you, use everything wey you get serve am when you still young
12:1, 13
Many young people get power and strong body and dem fit do hard work
Make young people serve God with their time and their power before dem go old
Solomon use poem talk about how old age dey be
12:2-7
Verse 3: ‘The young women wey stand for window see sey everywhere don dark for outside’
Eye no dey see well again
Verse 4: ‘All the daughter wey song get don dey sound low’
Ear no dey hear well again
Verse 5: ‘The caper berry burst’
Food no dey hungry dem like before