Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 8
  • April 24-30

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • April 24-30
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 8

April 24-30

JEREMIAH 29-31

  • Song 151 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Talk About the New Agreement [New Covenant]”: (10 min.)

    • Jer 31:31​—Jehovah tell Jeremiah about the new agreement (it-1 524 ¶3-4)

    • Jer 31:32, 33​—This new agreement dey different from the agreement wey Jehovah make with Israel people [Law Covenant] (jr 173-174 ¶11-12)

    • Jer 31:34​—This new agreement dey make Jehovah forgive our sin and comot am for mind (jr 177 ¶18)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 29:4, 7​—Why Jehovah sey make Jew people wey dey Babylon dey pray make peace dey Babylon and wetin that one teach us? (w96 5/1 11 ¶5)

    • Jer 29:10​—How wetin dey this Bible verse take show sey we really fit trust anything wey Bible talk? (g 6/12 14 ¶1-2)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 31:31-40

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Mt 6:10​—Teach the Truth.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Isa 9:6, 7; Re 16:14-16​—Teach the Truth.

  • Talk: (No pass 6 min.) w14 12/15 21​—Topic: Wetin Jeremiah Mean When E Talk Sey Rachel Dey Cry for Im Children?

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 154

  • Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention: (15 min.) Talk. For this part, talk about some of the point wey dey the topic wey be “Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention” and “Invite People Come Convention” for April 2016 Life and Preaching Meeting Book. Play this video: Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention. Tell papa and mama sey make dem write their phone number put for the back of their pikin convention badge, so that if the pikin loss, the people wey dey do attendant go fit call the number. Give this talk the way wey the convention go dey hungry everybody to go.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 11 ¶22-28, and the box “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 120 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share