Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 July p. 2
  • July 3-9

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • July 3-9
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 July p. 2

July 3-9

EZEKIEL 11-14

  • Song 52 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “You Dey Let Jehovah Direct You?”: (10 min.)

    • Eze 11:17, 18​—Jehovah promise sey im people go worship am well again (w07 7/1 11 ¶4)

    • Eze 11:19​—Jehovah go fit help us know wetin e want make we do for any matter (w16.05 15 ¶9)

    • Eze 11:20​—Jehovah want make we dey do wetin we learn

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Eze 12:26-28​—Wetin this Bible verse talk sey we must do? (w07 7/1 13 ¶8)

    • Eze 14:13, 14​—Wetin we learn from the thing wey this verse talk about Noah, Daniel, and Job? (w16.05 26 ¶13; w07 7/1 13 ¶9)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 12:1-10

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Preach This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow, and talk about the main point.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 154

  • Congregation Matter: (15 min.) Another thing wey una fit do be sey una fit talk about wetin we learn from Yearbook. (yb17 41-43)

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 14 ¶15-23, Question wey go help us remember wetin we don learn “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 43 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share