Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 August p. 5
  • Watchman Work Na Serious Work

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Watchman Work Na Serious Work
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • E Really Sweet Ezekiel to Preach God Message
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 August p. 5

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 32-34

Watchman Work Na Serious Work

Watchman dey normally stay for place wey high well well when dem dey do their work. When dem see danger, dem go warn people wey dey the city. Na so Jehovah take use Ezekiel warn Israel people.”

Watchman wey stand for city fence
  • Watchman wey dey warn people sey danger dey come

    33:7

    Ezekiel warn Israel people sey if dem no comot hand from bad things, Jehovah go destroy dem

    Wetin be the message wey we dey preach for this our time?

  • Watchman wey dey warn people sey danger dey come

    33:9, 14-16

    As Ezekiel dey warn Israel people, e go save im own life, and people wey listen to am

    Wetin go move us to put mind for this preaching work wey Jehovah don put for our hand?

This week, I go try preach to . . .

  • my classmate

  • my coworker

  • my family person wey no be Jehovah Witness

  • which other people?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share