Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 December p. 2
  • Find Jehovah Before the Day Wey E Go Vex, Come

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Find Jehovah Before the Day Wey E Go Vex, Come
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 December p. 2
Zephaniah dey talk to Israel people

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ZEPHANIAH 1–HAGGAI 2

Find Jehovah Before the Day Wey E Go Vex

Zep 2:2, 3

No be just to give Jehovah our life go make am save us the day wey e go vex. We must do wetin Zephaniah tell Israel people.

  • Find Jehovah: Make our friendship with Jehovah tight well well as we dey im organization

  • Find wetin dey righteous: Make we always dey follow Jehovah law and do wetin good for im eye

  • Dey carry body down: Make we ready to follow wetin Jehovah want, and make we no stubborn when e correct us

How I go take dey find Jehovah, find wetin dey righteous, and dey carry body down pass before?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share