BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 6-7
Continue to Dey Find God Kingdom First
For the prayer wey Jesus teach im disciples, e show sey na things about God Kingdom and wetin God want do, we suppose first pray for.
6:9-13
God name
God Kingdom
Wetin God want
Wetin we go chop everyday
Make God forgive our sin
Make e save us from temptation
Some things about God Kingdom wey I fit pray for na:
Make the preaching work dey move
Make God give im people wey dey suffer, im holy spirit
Make God bless the construction or preaching work wey other brothers dey do
Make God give the brothers wey dey direct us better sense
Other things like