Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 April p. 3
  • Go Make People My Disciple—Why, Where, and How?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Go Make People My Disciple—Why, Where, and How?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 April p. 3
Jesus tell people wey dey follow am make dem go make people im disciples

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 27-28

Go Make People My Disciple​—Why, Where, and How?

28:18-20

Why? Jehovah don give Jesus the power to do many things

Where? Jesus command people wey dey follow am to make ‘people for the whole world’ im disciples

To teach people to do everything wey Jesus command na wetin we must continue to dey do

  • One brother dey study Bible with one man

    How we take dey teach people wetin Jesus command?

  • The brother dey show im Bible student how to do wetin Jesus talk

    How we take dey help our Bible student to fit do wetin Jesus teach?

  • The brother dey work with im student for preaching

    How we take dey help our Bible student follow Jesus example?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share