Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 11 pp. 24-25
  • You Think Sey Jehovah Dey Hear Our Prayer?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • You Think Sey Jehovah Dey Hear Our Prayer?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • Prayer Na Gift From Jehovah
    Wetin Bible Dey Teach Us?
  • Always Pray to Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
Listen to God Make You Live Forever
ll part 11 pp. 24-25

PART 11

You Think Sey Jehovah Dey Hear Our Prayer?

True true God dey hear our prayer. 1 Peter 3:12

Jehovah throne for heaven

Jehovah dey hear prayer. (Psalm 65:2) E want make we dey tell am wetin dey our mind.

One man dey pray

Na only Jehovah we go pray to.

  • Na Jesus teach us how to pray.—Matthew 6:9-15.

  • Which kind person God dey hear im prayer?—Psalm 145:18, 19.

Na different different thing we fit ask God for our prayer. 1 John 5:14

Jesus and the 144,000 for God Kingdom

Make we pray sey, as dem take dey do wetin God want for heaven, make e be like that for dis world.

To show sey we like wetin Jesus do for us, make we dey end our prayer with Jesus name.

One Christian put mind for Jehovah to support im and im family and help dem do wetin  good

Pray make Jehovah dey help you do good thing. You fit still pray make e give you work, food, cloth, house and better body.

  • Jehovah go hear the prayer of people wey dey do wetin e want.—Proverbs 15:29.

  • No dey worry yourself too much.—Philippians 4:6, 7.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share