Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 116
  • Dey Kind Like Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Kind Like Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • We Thank God for Im Favor
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 116

SONG 116

Dey Kind Like Jehovah

(Ephesians 4:32)

  1. 1. We use all our heart take praise you our God,

    Your Word dey give us mind.

    Your deep sense and power high pass this world,

    And your love show us sey you kind.

  2. 2. Your Son show us love, e try help people

    wey trouble dey their mind.

    The things wey e teach give us peace of mind,

    E show us sey e be like you.

  3. 3. We learn from Jehovah and Jesus Christ

    Sey we suppose dey kind.

    If we try dey kind like God ev’rytime,

    We go dey make Jehovah smile.

(Still check Mic. 6:8; Matt. 11:28-30; Col. 3:12; 1 Pet. 2:3.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share