Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 117
  • Dey Do Good Like Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Do Good Like Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 117

SONG 117

Dey Do Good Like Jehovah

(2 Chronicles 6:41)

  1. 1. Na you our dear God Jehovah,

    be the God wey good finish.

    You be God wey show us strong love,

    and your love no dey fail us.

    You forgive us, when we vex you,

    you no keep am for your mind.

    We go dey serve you Jehovah,

    we go give you our whole life.

  2. 2. We dey happy sey you choose us,

    and as you give us your name.

    We dey copy your example,

    we dey preach and we no shame.

    You dey use your slave wey get sense

    dey teach us truth from Bible.

    And your spirit just dey guide us

    as we go preach to people.

  3. 3. To dey do good things for people,

    make e dey sweet us like food.

    When we dey help all our brothers,

    e go show sey we dey good.

    For our house and congregation,

    anywhere wey we dey o,

    Make we dey copy Jehovah,

    make we do good ev’ryday.

(Still check Ps. 103:10; Mark 10:18; Gal. 5:22; Eph. 5:9.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share