Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 124
  • No Leave Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • No Leave Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Like Jehovah, E Dey Sweet You to Show Love Wey No Dey Fail?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • God Love No Dey Fail
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 124

SONG 124

No Leave Jehovah

(Psalm 18:25)

  1. 1. Make we always love Jehovah,

    Make we no ever leave am.

    We be people wey e don choose,

    From this world wey don confuse.

    E dey use im Word advice us.

    Im advice dey give us sense.

    We believe am and we trust am,

    So we no go leave im side.

  2. 2. Make we always show our brothers

    Sey we love dem from our heart.

    Make we help dem when dem no strong,

    And dey always pray for dem.

    E go help us serve Jehovah

    With one mind as Jesus talk.

    When we show love for our brothers,

    E go make us dey happy.

  3. 3. Make we listen to the brothers

    Wey Jehovah give the work,

    To dey lead us and dey guide us,

    For the road wey lead to life.

    Dem dey give advice from Bible,

    And we go dey try obey.

    Make we serve God with our whole heart,

    And no ever leave im side.

(Still check Ps. 149:1; 1 Tim. 2:8; Heb. 13:17.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share