Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 135
  • “My Pikin, Get Better Sense”

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • “My Pikin, Get Better Sense”
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Tell Me Wetin You Feel
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Promise to Serve Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • You Give Us Your Son Wey You Like Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life for Paradise No Go End
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 135

SONG 135

“My Pikin, Get Better Sense”

(Proverbs 27:11)

  1. 1. My son and my daughter, serve me with all your heart.

    No worry I go give you

    wetin you dey find.

    Make you try dey serve me now

    wey you still dey young.

    Show Satan sey nothing

    go make you leave my side.

    (CHORUS)

    Get better sense, my pikin hear me.

    Dey try use all your heart serve me.

    The life wey you get, use am praise me.

    Make you dey show sey you love me.

  2. 2. Make you dey happy

    and no fear to do your best.

    Even if you mistake,

    na me go do the rest.

    No matter the person wey

    want dey make you fear.

    You no need to worry

    because I go dey care.

    (CHORUS)

    Get better sense, my pikin hear me.

    Dey try use all your heart serve me.

    The life wey you get, use am praise me.

    Make you dey show sey you love me.

(Still check Deut. 6:5; Eccl. 11:9; Isa. 41:13.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share