Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 143
  • Work for God Kingdom, Put Am for Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Work for God Kingdom, Put Am for Mind
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • We Be Jehovah Army!
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 143

SONG 143

Work for God Kingdom, Put Am for Mind

(Romans 8:20-25)

  1. 1. The God wey make earth and heaven,

    Your name Jehovah na great name.

    The time don near when the whole world

    Go know sey na you be God.

    (CHORUS)

    No stop, make we dey work for Jehovah,

    And put our mind for God Kingdom,

    And all the blessing for front.

  2. 2. Na you Jehovah dey choose time

    To face people wey dey try you.

    Jesus your Son dey support you.

    We know sey na you go win.

    (CHORUS)

    No stop, make we dey work for Jehovah,

    And put our mind for God Kingdom,

    And all the blessing for front.

  3. 3. We see as people dey hungry,

    Suffer dey make some dey worry,

    But faith dey help us to fit see

    How life for this earth go be.

    (CHORUS)

    No stop, make we dey work for Jehovah,

    And put our mind for God Kingdom,

    And all the blessing for front.

(Still check Matt. 25:13; Luke 12:36.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share