Brothers and sisters for 2014 international convention for New Jersey, U.S.A.
Example Wey You Fit Follow
AWAKE!
How you go give am: Na the Awake! wey just come out be this. Take, this one na your own.
Question wey you go ask: See the question wey dey for page 2. Abeg wetin you think about am?
Bible wey you go read: Lu 7:35
This topic for inside this magazine go help you understand how wetin we just read now take concern the Bible.
AWAKE!
Question wey you go ask: You gree sey sense dey wetin dem write here for us to follow?
Bible wey you go read: Mt 6:34
How you go give am: [Open the page wey you go see this topic “The Bible’s Viewpoint—Anxiety.”] This topic talk how Bible fit help us manage wetin dey worry us for mind.
Bible Teach book
Question wey you go ask: Many people wey believe God go like near am. You know sey Bible teach us sey mek we dey near God?
Bible wey you go read: Jas 4:8a
How you go give am: This book fit help us learn many many things about God from Bible. [Tell am some things wey dey chapter 1 for Bible Teach book.]
WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
Use the way dem write the example for here take write as you go do your own when go preach.