Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 July p. 7
  • Who Be the Number One Person for Your Life?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Who Be the Number One Person for Your Life?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 July p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 79-86

Who Be the Number One Person for Your Life?

One of the person wey write the book of Psalm dey play harp

The person wey write Psalm 83 fit come from Asaph family wey be Levite and wey live for David time. Dem write this psalm when Jehovah people dey face big wahala from their enemy hand.

83:1-5, 16

  • As e be sey na Jehovah get power pass to rule us, na this one and im name the person wey write Psalm 83 put for im prayer no be to protect imself

  • Today, Jehovah people dey face different different problem. If we endure am, this one go make Jehovah happy

83:18

  • Jehovah want make we sabi im name

  • Make the way we dey live our life everyday show sey na Jehovah be the number one person for our life

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share