Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 1
  • Example Wey You Fit Follow

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Example Wey You Fit Follow
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Small Topic Dem
  • Similar Material
  • THE WATCHTOWER
  • TEACH THE TRUTH
  • GOOD NEWS WEY COME FROM GOD!
  • WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 1
Jehovah Witness wey dey preach for Ghana

Jehovah Witness wey dey preach for Ghana

Example Wey You Fit Follow

THE WATCHTOWER

The Watchtower No. 1 2017 | How to Get More From Reading the Bible

Question wey you go ask: Some people think sey Bible na old school, but other people believe sey e still get value. Wetin you think?

Bible wey you go read: 2Ti 3:16, 17

How you go give am: This Watchtower talk about some example wey show sey Bible dey give better sense and e go still help you know how you go take gain from the things wey you dey read from Bible.

TEACH THE TRUTH

Bible wey dem open

Question wey you go ask: You think sey this world go soon end?

Bible wey you go read: Mt 24:3, 7, 14

Truth: Bible don help us see sey we dey the last days. But this one na good news, because e mean sey we go soon dey enjoy better life for front.

GOOD NEWS WEY COME FROM GOD!

Good News Wey Come From God!

Question wey you go ask: Some people talk sey this earth na market, dem sey if we do well, for the end we go go heaven wey be our house. Wetin you think?

How you go give am: This brochure talk about some things wey make us know sey God make this earth make human being fit dey live inside forever. I go like come back next time make we discuss the question wey dey for page 10: “Wetin God Get for Mind for This Earth?”

WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN

Use the way dem write the example for here take write as you go do your own when go preach.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share