Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 August p. 3
  • Jehovah Pay Babylon for Their Work

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Pay Babylon for Their Work
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Jehovah Dey Bless People Wey Dey Find Am
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • Wetin Jehovah Sey Go Happen to Tyre Give Us Mind to Believe Jehovah Word
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 August p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 28-31

Jehovah Pay Babylon for Their Work

29:18-20

If Jehovah pay Babylon people wey no worship am, you no think sey e go bless im servant wey hold am tight?

WETIN BABYLON PEOPLE DO

Dem fight Tyre

Babylon army surround Tyre

WETIN I DEY DO

As I dey serve Jehovah, wetin be the things wey I need to fight?

WETIN BABYLON PEOPLE LOSE

  • The 13 years wey Babylon take surround Tyre dey among wetin dem lose

    Na 13 years dem take surround Tyre before dem win am

  • Another area wey Babylon lose be sey their army suffer well well

    Babylon army suffer well well

  • Babylon still lose because dem no gain anything from this fight

    Babylon people no gain anything from this fight

WETIN I DON LEAVE

Wetin I don leave make I fit serve Jehovah more?

HOW JEHOVAH TAKE PAY BABYLON

Jehovah use Eygpt money and property, take pay Babylon

Box wey money and property full inside

HOW JEHOVAH TAKE BLESS ME

How Jehovah take dey bless me?

Match the correct Bible verse with each Bible quotation wey dey down.

  • Ru 2:12

  • Mal 3:16

  • Heb 6:10

  • ‘God no dey do bad, to come forget all una work and the love wey una show for im name.’

  • ‘Make Jehovah bless you for wetin you don do, and make you get complete blessing from Jehovah.’

  • ‘Dem come dey write one book for where e dey, to take remember people wey dey fear Jehovah and people wey dey think about im name.’

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share