BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 39-41
Wetin Ezekiel See for Vision Concern You
40:10, 14, 16
The place where guard dey stay and the big big pillar dey help us remember sey the way Jehovah want make we dey worship am na special way
Ask yourself: ‘How I go take dey show sey I support the way Jehovah want make we dey worship am?’