Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 November p. 6
  • Ready at Any Time to Do Wetin Jehovah Want

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Ready at Any Time to Do Wetin Jehovah Want
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Ready at Any Time to Do Wetin Jehovah Want Even When Things Change for You
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 November p. 6

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | NAHUM 1–HABAKKUK 3

Ready at Any Time to Do Wetin Jehovah Want

Hab 1:5, 6

Before Babylon people destroy Judah, e no even be like sey Babylon people go fit do anything. That time, Egypt dey control Judah and Egypt get power pass Babylon. Another thing be sey, many people no believe sey Jehovah go allow Babylon destroy Jerusalem and the temple. As e be sey wetin God talk must happen, Habakkuk need to wait for am. And e still need to ready at any time and use all im mind do Jehovah work.

Even though sey bad bad things dey happen around prophet Habakkuk, e still ready all the time to do wetin Jehovah want

Why I dey sure sey the end of this world don near well well?

Wetin I go do so that I go ready at any time to do Jehovah work, and use all my mind serve am?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share