Endnote
^ [1] (paragraph 14) The 70 years wey the Jews be slave for Babylon use many ways take be like wetin happen to Christians after people start to teach lie lie for church. But, that one no mean sey Bible use wetin happen to the Jews show wetin go happen to Christians. For example, the number of years wey the Jews and Christians take be slave different. So, make we no try to dey think how two of dem take be the same. No be everything wey happen to the Jews for Babylon match wetin happen to anointed Christians before 1919.