Footnote
a This one no mean sey na Satan dey control the people wey tell you sey make you no study Bible. But na Satan be ‘the god of this world,’ and ‘na im be the person wey dey control the whole world.’ So e no dey suppose surprise us when some people dey try do wetin go make us stop to serve Jehovah.—2 Corinthians 4:4; 1 John 5:19.