Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS

Footnote

a E good to know how Jesus take arrange some of the story wey go make us know sey e don start to dey rule for heaven. Wetin e first talk about na ‘the better slave wey get sense and wey dem fit trust.’ This slave na small group of people wey God choose from inside the people wey dey go rule with Jesus for heaven and na dem go direct the work. (Matt. 24:45-47) After, e come talk some story wey the people e concern pass na the people wey go rule with am for heaven. (Matt. 25:1-30) The last one wey e talk na about people wey put mind to live for this earth wey go dey support ‘Jesus brothers.’ (Matt. 25:31-46) Ezekiel still talk the same thing about our time. E first talk about wetin go happen to people wey get hope sey dem go rule with Jesus for heaven. Na true sey no be every time wey Bible talk about the ten-tribe kingdom, e dey talk about people wey get hope to stay for paradise earth. But as dem come be one with the two-tribe kingdom, e dey make us remember the one mind wey Jehovah people get—the people wey dey go heaven and the people wey go dey this earth.

Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
Log Out
Log In
  • Nigerian Pidgin
  • Share
  • Set Am How You Like
  • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
  • How to Use Am
  • Privacy Policy
  • Privacy Settings
  • JW.ORG
  • Log In
Share