Footnote
a For this topic, ‘refugee’ na people wey run comot from where dem dey stay because of war, heavy breeze or rain wey scatter their property, or other people wey dey suffer dem. This one fit make dem run go another place for their country or outside their country. Some people wey dey put eye for this matter wey dem dey call UNHCR (United Nations High Commissioner for Refugees), talk sey, today for the whole world, ‘1 person among 113 people dey run comot from where dem dey stay.’