Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS

Footnote

a Joseph dey alive when Jesus dey 12 years. But after that time, Bible no talk about am again. For example, the first miracle wey Jesus do na when e turn water to wine. Bible no talk anything about Joseph that time, or after that time. When dem nail Jesus for pole, e tell apostle John make e take care of Mary. If Joseph still dey alive that time, you think sey Jesus for tell John to take care of im mama?​—John 19:26, 27.

Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
Log Out
Log In
  • Nigerian Pidgin
  • Share
  • Set Am How You Like
  • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
  • How to Use Am
  • Privacy Policy
  • Privacy Settings
  • JW.ORG
  • Log In
Share