Footnote
a Many people no know sey dem add wetin dey John 7:53–8:11 join some Bible. This part no dey the original Bible wey dem write. Because of wetin that place talk, some people dey talk sey na only person wey never sin fit talk sey e bad to sleep with who no be your husband or wife. But for the law wey Jehovah give Israel people, e tell dem sey: ‘If you catch person wey dey sleep with another man wife, make you kill two of dem.’—Deut. 22:22.