Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 101
  • We Dey Serve God With One Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • We Dey Serve God With One Mind
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • The Peace Wey We Get
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 101

SONG 101

We Dey Serve God With One Mind

(Ephesians 4:3)

  1. 1. We dey serve Jehovah our God.

    We dey like to come learn im Word,

    And we like the love we dey see.

    We be like family.

    Nothing sweet pass one mind,

    Nothing sweet pass love.

    Na Jehovah bring us as one.

    As e give us Jesus im Son

    To direct the work we dey do,

    Make we dey work as one.

  2. 2. When we trust our brothers and friends,

    When we love dem go reach the end,

    Na Jehovah God we dey praise,

    Na im people go praise.

    Peace of mind fit reach us,

    Yes we go get am.

    If the love dey come from our heart,

    If we try dey do all our part,

    And dey pray for one mind and peace,

    We go fit serve our God.

(Still check Mic. 2:12; Zeph. 3:9; 1 Cor. 1:10.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share