Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 73
  • Help Us Get Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Help Us Get Mind
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Go Help You Get Mind
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 73

SONG 73

Help Us Get Mind

(Acts 4:29)

  1. 1. Na your Kingdom we dey support.

    We want preach about your name.

    But our enemies dem dey vex,

    Dem dey try to make us shake.

    O Jehovah, we come pray,

    We need your spirit ev’ryday.

    We dey trust you sey you go help us,

    To get strong mind make we fit preach.

    (CHORUS)

    Na Jehovah we go support.

    We go preach, we no go fear.

    As Jehovah dey support us,

    We go preach make people hear

    Sey Armageddon go soon come.

    But we need strong mind to go preach.

    O Jehovah God we dey pray,

    Help us get mind!

  2. 2. All the things wey we go dey face,

    Dem no big pass you at all.

    And no matter how e go be,

    You go help us dey endure.

    You dey see all the trouble

    Wey we dey face from some people.

    But we trust you sey with your spirit,

    You go help us preach with strong mind.

    (CHORUS)

    Na Jehovah we go support.

    We go preach, we no go fear.

    As Jehovah dey support us,

    We go preach make people hear

    Sey Armageddon go soon come.

    But we need strong mind to go preach.

    O Jehovah God we dey pray,

    Help us get mind!

(Still check 1 Thess. 2:2; Heb. 10:35.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share