BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 43-46
Anything Wey Jehovah Talk Sey Go Happen Must Happen
Printed Edition
About 200 years before dem destroy Babylon, Jehovah tell Isaiah make e write how dem go take destroy am.
44:27–45:2
Na Cyrus go destroy Babylon
Dem go leave the gate wey dey the city open
Euphrates River wey dey protect the city go dry