Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 2 pp. 6-7
  • Who Be the True God?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Who Be the True God?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • Who God Be?
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Listen to God Make You Live Forever
ll part 2 pp. 6-7

PART 2

Who Be the True God?

Jehovah sitdown for im throne, dey look all the things wey e don make for heaven and this earth

Na only one true God we get, im name na Jehovah. (Psalm 83:18) We no fit see am because e be Spirit. E want make we love am as e take love us. E still want make we love other people. (Matthew 22:35-40) Na im make everything and nobody get power reach am.

God first make one angel wey get power. Later, people come know am as Jesus Christ. Jehovah still make other angel dem.

Na Jehovah make everything wey dey heaven . . .and for this world. Revelation 4:11

Jehovah make star for heaven and everything wey dey this world.—Genesis 1:1.

The first man wey God make na Adam and na sand sand e take make am.—Genesis 2:7.

  • Why e good make we worship Jehovah?—Isaiah 42:5.

  • Which kind person God be?—Exodus 34:6.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share