Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 February p. 2
  • Different Different Story About the Kingdom and Wetin Dem Mean for Us

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Different Different Story About the Kingdom and Wetin Dem Mean for Us
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • Story About the Kingdom
    Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 February p. 2

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Different Different Story About the Kingdom and Wetin Dem Mean for Us

Jesus use simple story explain deep Bible truth. But na only people wey dey carry body down dey try to understand am and use wetin dem learn for their life. (Mt 13:10-15) For each of the story about the Kingdom, answer this two question: Wetin this story teach me? And how I fit use am for my life?

One mustard seed, yeast, something wey get value well well and one business man

THE KINGDOM WEY DEY HEAVEN BE LIKE . . .

  • “mustard seed.”​—Mt 13:31, 32; w14 12/15 8 ¶9.

  • “yeast.”​—Mt 13:33; w14 12/15 9-10 ¶14-15.

  • “something wey get value well well” and “one business man.”​—Mt 13:44-46; w14 12/15 10 ¶18.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share