Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 February p. 6
  • Na Wetin God Want You Dey Always Think About?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Na Wetin God Want You Dey Always Think About?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • Carry Your Torture Stake, and Continue to De Follow Me
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 February p. 6

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 16-17

Na Wetin God Want You Dey Always Think About?

16:21-23

Jesus dey tell Peter sey make e comot from im front
  • Na true sey Peter get good mind for Jesus, but Jesus no waste time correct am, because no be wetin God want Peter think about

  • This time for Jesus life no be time to dey “pity” for imself. Wetin Satan want na make Jesus take things easy with imself

16:24

Jesus talk three things wey we must do to show sey we dey do wetin God want. Wetin the three things mean?

  • Disown yourself

  • Carry your pole of suffer

  • Continue to dey follow Jesus

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share