Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 78
  • Dey Teach People God Word

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Teach People God Word
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • You Give Us Your Son Wey You Like Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 78

SONG 78

Dey Teach People God Word

(Acts 18:11)

  1. 1. Preaching dey make person happy.

    Make we dey try to preach.

    And help people like Jesus Christ

    Wey dey sofri dey teach.

    This one go help us touch their heart,

    And we go be their friend.

    We go teach dem with love, and this one

    fit make dem be God friend.

  2. 2. People dey look so make we try

    Do wetin we dey preach.

    The things we do go help dem see

    Sey na truth we dey teach.

    And we go still dey teach ourself,

    God Word go dey our heart.

    If we take time dey study Bible,

    To teach am go sweet us.

  3. 3. Make we dey pray for God support

    If we dey teach im Word.

    Jehovah God go fit help us

    And Jesus Christ our Lord.

    People we teach go need our love,

    This love dey help, na true.

    We know sey time dey come when dem go

    fit teach other people.

(Still check Ps. 119:97; 2 Tim. 4:2; Titus 2:7; 1 John 5:14.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share