Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 133
  • Serve Jehovah As You Still Young

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Serve Jehovah As You Still Young
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 133

SONG 133

Serve Jehovah As You Still Young

(Ecclesiastes 12:1)

  1. 1. God get deep love for people wey dey young.

    As dem dey serve am with faith wey dey strong.

    E dey give us chance to be im children.

    Blessings dey wait us if we be God friend.

  2. 2. Dey obey people wey dey care for you.

    Your papa and your mama wey born you.

    You go see sey life go better for you.

    This promise come from Jehovah our God.

  3. 3. This na the best time to serve Jehovah.

    Give God the best as we still get power.

    If we no waste time we no go regret.

    Good life and blessings from God we go get.

(Still check Ps. 71:17; Lam. 3:27; Eph. 6:1-3.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share