Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 85
  • Dey Welcome People Well

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Welcome People Well
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Welcome People Well
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 85

SONG 85

Dey Welcome People Well

(Romans 15:7)

  1. 1. See all the people wey don come this place,

    To learn the truth wey dey show the way.

    We dey use all our heart dey welcome you.

    We thank our God Jehovah wey don bring us come.

  2. 2. Thank you our God for brothers wey you use,

    Dey welcome us, yes, na dem you choose.

    We like the brothers as dem dey lead us.

    Like dem we go try welcome people wey join us.

  3. 3. See as our God invite ev’rybody,

    Because e want give dem life for free.

    Some really like the truth wey dem don learn.

    So make we try support dem, make we welcome dem.

(Still check John 6:44; Phil. 2:29; Rev. 22:17.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share