Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 10 pp. 22-23
  • Wetin God Go Do for People Wey Do Wetin E Dey Talk?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin God Go Do for People Wey Do Wetin E Dey Talk?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • Kingdom Wey Go Rule the Whole World
    Teach Your Pikin
  • God Go Bring People Wey Don Die Back to Life!
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Listen to God Make You Live Forever
ll part 10 pp. 22-23

PART 10

Wetin God Go Do for People Wey Do Wetin E Dey Talk?

Many people wey don die go come life again. Acts 24:15

People dey welcome their people wey God don bring come life for Paradise

You don think am before how life go be for paradise? We no go dey sick again because our body go strong well well. Bad people no go dey again and we go love ourself.

People no go old and nobody go die again. True true, all our problem go comot.

Life for Paradise go sweet well well because everybody wey go dey there na people wey love you.

All the things wey dey make us fear today no go dey again. Everybody go really happy.

God Kingdom go comot all our suffer suffer. Revelation 21:3, 4

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share