Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 6 pp. 14-15
  • Wetin That Heavy Rain Wey Fall Dey Teach Us?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin That Heavy Rain Wey Fall Dey Teach Us?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • When Heavy Rain Fall for Noah Time —Who Hear Wetin God Talk? Who No Hear?
    Listen to God Make You Live Forever
  • Noah Ark
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Listen to God Make You Live Forever
ll part 6 pp. 14-15

PART 6

Wetin That Heavy Rain Wey Fall Dey Teach Us?

God save Noah and im family, but e kill all the bad people. Genesis 7:11, 12, 23

The ark dey float, the wicked people die for the water, and all the bad angels change their body to spirit

Na 40 days that heavy rain take fall. E fall sotey water full everywhere. Na so all the bad people take die.

As this heavy rain dey fall, this bad bad angel come change back to their angel body. Na dem Bible call demon.

Noah, im family and all the animal come out from the ark and one rainbow show for up

Na only Noah and im family wey dey inside that ark no die. Na true sey dem die after, but God go bring dem come back to life make dem no die again.

God go still save good people and kill bad people. Matthew 24:37-39

Satan and im demon dey use different way deceive people

Satan and im demon still dey make people do bad bad thing.

As e be for Noah time, na so e be today. Many people no dey do wetin God talk. Small time, Jehovah go kill all the bad people. —2 Peter 2:5, 6.

Jehovah Witness dey use Bible preach to one man; one man dey read Bible

Some people today be like Noah, dem dey hear wetin God talk and dem dey do am; dem be Jehovah Witness people..

  • Make you follow the road wey go give you life.—Matthew 7:13, 14.

  • God go kill bad people; good people go rest.—Psalm 37:10, 11.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share