Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • jy pp. 2-5
  • All The Topic

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • All The Topic
  • Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
  • Small Topic Dem
  • SECTION 1​—THINGS WEY HAPPEN BEFORE JESUS START IM PREACHING WORK
  • SECTION 2​—THE TIME WEY JESUS START IM PREACHING
  • SECTION 3​—JESUS BIG PREACHING WORK FOR GALILEE
Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
jy pp. 2-5

All The Topic

PAGE CHAPTER

SECTION 1​—THINGS WEY HAPPEN BEFORE JESUS START IM PREACHING WORK

10 1 Two Message From God

12 2 Dem Respect Jesus Before Im Mama Born Am

14 3 Dem Don Born the Person Wey Go Prepare the Road

16 4 Mary Get Belle When E Never Marry

18 5 When Dem Born Jesus and Where Dem Born Am?

20 6 The Pikin Wey God Promise Sey Dem Go Born

22 7 Astrologers Come Visit Jesus

24 8 Dem Escape From One Wicked King

26 9 Jesus Stay for Nazareth as E Dey Grow

28 10 Joseph Carry Im Family Go Jerusalem 28

30 11 John the Baptist Prepare the Road

SECTION 2​—THE TIME WEY JESUS START IM PREACHING

34 12 The Time Wey Jesus Baptize

36 13 Learn From the Way Jesus Face Temptation

38 14 Jesus Start to Choose Im Disciples

40 15 Jesus Do Im First Miracle

42 16 Jesus Show Im Love for True Worship

44 17 Jesus Teach Nicodemus for Night

46 18 Jesus Work Dey Increase as John Own Dey Reduce

48 19 Jesus Teach One Woman From Samaria

SECTION 3​—JESUS BIG PREACHING WORK FOR GALILEE

54 20 Jesus Second Miracle for Cana

56 21 Inside the Synagogue Wey Dey Nazareth

58 22 Four Disciples Go Be Fishers of Men

60 23 Jesus Do Many Miracle for Capernaum

62 24 Jesus Preach Reach Many Place for Galilee

64 25 E Pity One Leper Come Heal Am

66 26 ‘I Don Forgive You’

68 27 Jesus Choose Matthew

70 28 Why Jesus Disciples No Dey Fast?

72 29 Person Fit Do Good Thing On Sabbath Day?

74 30 How Jesus and Im Father Friendship Tight Reach

76 31 The Disciples Pluck Wheat On Sabbath Day

78 32 Wetin Person Fit Do On Sabbath Day?

80 33 How Wetin Prophet Isaiah Talk Take Happen

82 34 Jesus Choose Twelve Apostles

84 35 Jesus Teach People for Mountain

92 36 Army Officer Wey Show Strong Faith

94 37 Jesus Resurrect One Widow Pikin

96 38 John Want Hear From Jesus

98 39 Stubborn Generation Go Suffer

100 40 Jesus Teach People to Forgive

102 41 Which Person Power Jesus Take Do Miracle?

104 42 Jesus Condemn the Pharisees

106 43 Story About the Kingdom

112 44 Jesus Stop Strong Breeze Inside Sea

114 45 Jesus Get Power to Command Demons

116 46 E Well Because E Touch Jesus Cloth

118 47 One Small Girl Come Back to Life!

120 48 E Do Many Miracle, But Im Town People Reject Am

122 49 E Preach for Galilee and E Train Im Apostles

124 50 Dem Ready to Preach Even When Wahala Come

126 51 Dem Kill Person for Birthday Party

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share