Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • lfb pp. 218-219
  • Wetin Dey Part 14

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin Dey Part 14
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Similar Material
  • The Things Wey John See
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Be God Kingdom?
    Wetin Bible Dey Teach Us?
  • Wetin We Fit Gain as Jesus Die for Us?
    Listen to God Make You Live Forever
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 218-219
Apostle Paul and Timothy dey ship

Wetin Dey Part 14

Christian for the apostles time preach the good news about God Kingdom for different different place for the earth. Jesus show dem where dem go preach and e make dem fit speak different different language. Jehovah give dem power and e make dem get strong mind to face any wahala.

Jesus show apostle John how Jehovah throne fine reach. John see sey God Kingdom win Satan make e no dey control people again. E still see Jesus dey rule as King and 144,000 people dey rule with am. E still see sey the whole earth turn paradise where everybody dey worship Jehovah with one mind and peace dey.

THE MAIN LESSON

  • If we dey do the work wey Jehovah sey make we do, e go make am happy

  • Tell Jehovah for prayer sey you want use all your life serve am, and show am sey you want make e Kingdom rule you

  • Make Jehovah your best Friend

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share