Things Wey Dey Inside This Magazine
APRIL 3-9, 2017 WEEK
3 Wetin Jehovah Get for Mind Go Happen!
APRIL 10-16, 2017 WEEK
8 Jesus Sacrifice Na Gift From Jehovah
Everybody wey dey serve Jehovah suppose get faith for Jesus sacrifice. Na that sacrifice go make Jehovah do wetin e get for mind for human being. This two topic talk about why Jesus need to die for us, the better things wey im sacrifice bring, and how we fit show sey we like this gift wey better pass all the gift wey Jehovah don give us.
13 Story About People Life—God Show Us Im Favor for Different Different Way
APRIL 17-23, 2017 WEEK
18 Na Jehovah Lead Israel People
APRIL 24-30, 2017 WEEK
23 Who Dey Lead God People Today?
For many years, Jehovah don use people direct im work for earth. Why we dey sure sey na Jehovah help dem, and how we take know sey na im dey help Governing Body today? This two topic go talk about three things wey don help people know who God dey use do im work.