Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 September p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 September p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

OCTOBER 23-29, 2017 WEEK

3 Learn How to Control Yourself

Na only Jehovah fit control imself finish. How we fit take follow im example? And wetin we fit do to fit dey control ourself more more?

OCTOBER 30, 2017–NOVEMBER 5, 2017 WEEK

8 Dey Pity for People Like Jehovah

How person wey dey pity for people take dey behave? Na Jehovah and Jesus get this character pass. Wetin we fit do to show sey we dey copy dem? And which better thing we go gain?

13 Story About People Life​—I Happy to Work With People Wey Love Jehovah

NOVEMBER 6-12, 2017 WEEK

18 Jehovah Word Go Last Forever

NOVEMBER 13-19, 2017 WEEK

23 ‘God Word Get Power’

Why e good as Bible dey for different different language? And how we fit show sey we value as Bible dey for language wey we fit understand? This two topic go help us value Bible well well. E go still help us love Jehovah wey give us Bible more more.

NOVEMBER 20-26, 2017 WEEK

28 ‘No Fear, Get Strong Mind, and Do the Work’

E good make Jehovah servant get strong mind. Wetin we fit learn from people for Bible time wey show sey dem get mind? Young people, papa and mama, mature sisters, and brothers wey don baptize fit show sey dem get this kind character. How dem fit show am and still ready to do better work?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share